You need to be logged in to rate me Login now |
|
watcha up to?..... can i pls knw wen u moved to baghdad???????? cos u didnt yarn me oh....
hw many jist????? na una dey happen naa....u noe u r bigg.....n u do big tins n roll wif big ppl, so na u go get tori 4 we gals.........
i dey o ese..hw u doin? ki lo n sele??? n.e beta jist 4 gals????
hw fa na?... its been looooooooooooooooooon g oh..... u didnt even say hi to ur gurl....am burning wit anger oh...lol... hw u doin nau?.... just tot shuld check on ya though.....no credit if not i for call...tk care of u 4 me... gudnite...xxx
hay we have always been good. hope you are ok. take good care of you ok.
wey u get all dis pix 4rm?................. dem tite sha,how u doin?
my dear, i dont even know where i am but timtex knows sha, about 30mins from u guys....